Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN

0
(0)

Ruger and

Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN

Ruger and BNXN Lyrics

Get ready to groove! Ruger and BNXN’s long-awaited EP, RNB is out now, and Bae Bae kicks off the seven-track collection. Immerse yourself in the lyrics and get to know this catchy tune.

Ruger and BNXN on the cover art for their RNB extended play collection
RNB EP Cover Art

RELATED: Read ‘Ilashe’ Lyrics by Ruger & BNXN

Ruger & BNXN – Bae Bae Lyrics

Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn

Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

‘Ilashe’ Lyrics Contributors

Utere Naomi, Peter Okhide

Find Other Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook

The post Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN appeared first on NotjustOk.

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Be the first to comment

Leave a Reply