Big Fish Lyrics by Kcee
Kcee Lyrics
Kcee’s latest single, “Big Fish,” showcases his self-assured and boastful demeanor, read the song’s lyrics below.
Kcee – Big Fish Lyrics
Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O nono
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
Onye bu nu
Egwu na aga
Ima na ogwumagana
Acha ri ba
Boys ba ta obodo
Obodo e nwee be anuli
Onye bu te ike
Obodo eme ya eze
Ima na anyi pu ta ogbo
Ife anyi na eri wu kwa
Pounds and Dollars
Kcee I swear to God o
Asa Odugwu no be
Hanky panky o
O nono
Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O Nono
Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O Nono
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
I just wan flex and chill
Party everyday
Like na holiday
Pop rosey and sawa lee
If e no be love
I go faraway
Ima na anyi pu ta ogbo
Ife anyi na eri wu kwa
Pounds and Dollars
Kcee I swear to God o
Asa Odugwu no be
Hanky panky
O nono
Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O Nono
Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O Nono
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish
Contributors on ‘Big Fish’ Lyrics
Peter Okhide, Funmilayo Kanmodi.
Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Big Fish Lyrics by Kcee appeared first on NotjustOk.
Leave a Reply