Chike, Amaeya and Olamide Lyrics
Amaeya and Olamide come together on “One Day,” the tenth track from Chike’s recently dropped third studio album, check out the lyrics below.
RELATED: Read ‘Unto You’ Lyrics by Chike Feat. Ladipoe
Chike, Amaeya & Olamide – One Day Lyrics
My bell don turn alarm
Some things are not allowed
I don on dey alert
E no mean say I dey rush
The thing I dey cook
Wey I put fire
Fire, fire burn them)
The thing where I shoot
E go kill Goliath
(Liath liath falling)
The people wey talk no go still say yes
So I do the action
The I say less
‘Cause I know I can’t afford to fall
One day
One day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
One day
One day
One day
(one day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
Yeah
Update gallant life no balance
Condition make crayfish bend
Like e want kpalash
Owu dey harras
Poverty dey charass
Dem give yawa small room
E turn into palace
Na them I know say e don’t kalas
My story change
Make put in more hours
More grind more finesse and prayers
I need more blessing from the higher powers
Every day now we get congratulatory messages
Dem no see the trajectory
Even Venus wey dey close to the sun
My guy e dey hot pass Mercury
In family and friends no dey feel you
No believe you
Akonuche dey see you
And If life don’t dey drill you
E go make you stronger
I see you
Uh my G
The air is clearer
I can see now
I no go bother ’cause I’m free now (Free now)
Loving me beyond the flaws
Making my way right though it all
Time really healed my pain
One day
One day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
One day
One day
One day
One day
One day
One day
One day
One day
Condition
No condition permanent
Condition
No condition permanent
Condition
I’m looking at my brighter day
Condition
No condition permanent
Find other latest music lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook
The post One Day Lyrics by Chike Feat. Amaeya & Olamide appeared first on NotjustOk.
Leave a Reply